
Kizz Daniel ushers in a soulful melody with didactic lyrics that goes beyond the pleasure of listening to a good beat.
In a world full of so many chaos and negative vibes, ‘Jaho’ is one song that uplifts and fine tunes moods for positivity.
For a song released since late last year, if you’re still struggling with how to sing without merely chanting the chorus “Jaho Jaho” or humming although,
Below are the lyrics of the song (to help your ministry)
[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho
[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are
[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya
[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart
[Pre Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya
[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o
Now You Know Better!
Girl….you are doing well
Great job Annie!!! #K-Saye14
Keep it rolling 👌
Nice 💖💖
Dope girl
Nice one. Lyrics goes
😄😆😍
Nice one
❤️❤️❤️
❤️❤️
I have this song on REPEAT!!!😢 GOOD ONE ANNIE😍
Clean!!!!!
Wow I’ve been on this site since …omggggg